LifestyleBusinessWellbeingPoliticsEducationAmebo Matter

Lifestyle, Business, Politics, Education, Wellbeing
& Amebo Matter

Na all dis matter we dey discuss every Friday…

Welcome to HUSA Podcasts

Sabi Nation, we welcome una to the website of our talk talk program, How Una See Am, wey we dey discuss matter wey concern our everyday lives. Weda na Politics o, Education, Family, Lifestyle… nothin wey we no go put mouth for dis program. We go talk as di matter be and we go bring pipo wey sabi book ontop any topic we dey discuss, make dem come break am down for us. Na Femi and Maazi go dey carry una waka for dis journey.

We dey all dis places

Our podcast content dey available ontop all dis platforms:

Google Podcasts

Google

Apple

Stitcher

Stitcher

RadioPublic

Castbox Podcasts

CastBox

iHeartRadio Podcasts

iHeartRadio