About Us

Our Content

Sabi Nation, we greet una welcome to ‘How Una See Am’ website. As una know, How Una See Am podcast na talk talk program wey we dey talk about anything and everything… politics, religion, social justice etc etc. We don add blog too, make una fit read more about the things wey we discuss for each episode and post una comment.

Na Femi and Maazi go dey take una on this journey, with the rest of our HUSA team and many guests wey we go dey invite to come disect important matters with us.

Curated Articles

Stories & Articles

Curated Podcasts

Podcasts

Meet our Team

Femi

Femi Ajiboye

Co-Founder & Host

Maazi

Omari ‘Maazi’ Alfred

Co-Founder & Host