HUSA Blog
Latest Podcast Episode
S4 E19: Why e dey pain dem?
#SabiNation, today we talk about some African countries wey no like us and why! We also try reason wetin dey
S4 E18: Tutoring
#SabiNation, today we sitdown with Yinka Isikalu, di ogbonge educator wey her work na to make sure sey all
S4 E17: Cancel Culture
#SabiNation, Cancel Culture na somethin wey dey buzz upandan for social media so today we sey make we torchlight di
S4 E16: Orobo
#SabiNation, today we talk about weight gain, weight loss and everything between with our special guest Dr. Funmi Ojo
S4 E15: Confirmation Bias
#SabiNation, one of the reasons why e simple talk dey easily turn to quarrel dis days na becos many
S4 E14: Happiness
#SabiNation, today we talk about HAPPINESS. Wetin dey make pipo happy and wetin dey make some pipo no dey
S4 E13: Entitlement
#SabiNation, today we talk about ENTITLEMENT. Why pipo dey get dat entitlement feeling, the negative ways wey entitlement dey impact
S4 E12: Stigma
#SabiNation, today we talk about STIGMA - how e take dey affect the society, areas wey e sitdown gidigba
S4 E11: Tuff Convo
#SabiNation, one constant thing for life na sey weda we like or not, we must talk to people...e fit be
S4 E10: Red Flags
#SabiNation, we don come again o, dis time we sey make we raise all dos red flags wey una
S4 E9: Investigative Journalism with David Hundeyin
#SabiNation, today we siddown with one of the toppest journalist for Africa to discuss him works and investigative journalism
S4 E8: Who dey smeh?
#SabiNation, today, we torchlight di mata of body odor.... we discuss wetin dey cause am, how e dey affect