HUSA Blog
Latest Podcast Episode
S3 E34: Season Finale
#SabiNation, we use today episode thank ALL of una, our listeners, guests, supporters, promoters and co-hosts... dis na our
S3 E33: Jand2Gidi
#SabiNation, today we talk to Ujama Apkata and Kikelomo Fola-Ogunniya, wey be di Co-founders of Jand2Gidi. 2 women wey
S3 E32: Friendship
#SabiNation, today we talk about friendship. Who be your friends? You be good friend? Friends don do you strong thing
S3 E31: Leadership and Followership
#SabiNation, today we look the mata of leadership. We invite our friend wey be leadership expert make he com
S3 E30: 10 Iconic African Songs
#SabiNation, today we count 10 African songs wey we love, from wen we dey wear paent play for street
S3 E29: Dis Flood
#SabiNation, over 10 states for Naija get serious flood problem but our gofment dey do lik sey na one
S3 E28: No Politics?
#SabiNation, today we talk about how we no dey pay attention to politics, both local and national and how
S3 E27: Resonant Voices | Consider others
#SabiNation, today we discuss one very simple value wey many of us don fry chop and na di lack
S3 E26: Help Me Waka
#SabiNation, today we invite di founders of one ogbonge service for naija come our studio.... dem call di service
S3 E25: As di mata be – break over
#SabiNation, we don come back from our September break so we sey make we look thins wey happen wen
S3 E24: Sabi Nation respond to Overchurching
#SabiNation, una respond to Episode 22 wer we talk about Overchurching, so we sey make we compile some of those responses make
S3 E23: Widows
#SabiNation, today, we sey make we remind oursef about the widows around us, their challenges and how we all