HUSA Blog
Latest Podcast Episode
S3 E22: Overchurching
#SabiNation, today we talk about how to help our children balance dia life wen e com to church matter and
S3 E21: Pikin na Pikin
#SabiNation, imagine sey woman carry belle for 9 months con born thru c-section, den another woman con tell am
S3 E20: Afrobeats with the ‘s’ | Ayo Shonaiya | DJ Abass
#SabiNation, today the Producer of the Ogbonge Netflix Docuseries, AfroBeats: The Backstory, and him enabler 😂, join us for studio and dem
S3 E19: The Girl Child | Funke Treasure
#SabiNation, today we invite our friend to come tell us about her girl child advocacy projects, sanitary pad scholarship
S3 E18: Proverbs
#SabiNation, una don ever wonda wer some of di popular proverbs dos days come from or wetin be dia
S3 E17: Di downfall of Sylvester
#SabiNation, today we talk about the case of one of our favorite musicians wey dem sentence to 30 years
S3 E16: Your PVC
#SabiNation, as election season don enter gear 4, today we talk about PVC, voting and general matters wey concern
S3 E15: We Rant – Naija Security
#SabiNation, today we rant about the security situation for Naija. Di matter dey scary and tiring and we hope
S3 E14: Happy Children’s Day
#SabiNation, happy children's day to all our children and all of us wey still be children, LOL... today, we
S3 E13: Flying Monkeys
#SabiNation, today we talk about flying monkeys... who dem be, how dem dey operate, how yu go take know
S3 E12 – Holiday is over
#SabiNation, after our 3 weeks break, we sey make we put gear for reverse to touchlight some major things wey
S3 E11: Ahead of Naija 2023 Election | Hon Kenneth Gbandi
#SabiNation, dat season don dey come, di season wey politicians dey enter street, roast corn, take pictures with market