HUSA Blog
Latest Podcast Episode
S3 E10: Mother’s Day | Naija | UK
#SabiNation, as dis Sunday na Mothers Day for Naija and UK side... we sey make we use dis episode
S3 E9: Japa to Amerika – part II
PART II#SabiNation, today we bring di mata of immigration come table to discuss, we talk about the types of visa
S3 E8: Japa to Amerika – part I
PART I #SabiNation, today we bring di mata of immigration come table to discuss, we talk about the types
S3 E7: International Women’s day
#SabiNation, for dis year International Women's Day dem sey make we #BreakTheBias wey women dey face for society, so
S3 E6: Export from Naija
#SabiNation, "my container dey high sea" na somtin wey we take dey joke dat year, but what if we
S3 E5: African Time – Punctuality
#SabiNation, today we look dis African Time matter, wey don take style become part of us, meanwhile na something
S3 E4: Valentine dey come
#SabiNation, valentine is coming, wia is ya boifrend? LOL.... today we sey make we look dis valentine mata, how e
S3 E3: Exposure
#SabiNation, today we talk about exposure, wetin e mean, who e hepp, why e matter, esetera esetera... our pipo talk
S3 E2: Hanifa Abubakar + Femi mind + Cobra Kai
#SabiNation, today we get update on Hanifa Abubakar, di 5 year old girl wey teacher kidnap for Kano then
S3 E1: New Year – Justice for Sylvester
#Sabination, we start our New Year and New Season with dis exclusive update on the case of Sylvester Oromoni
S2 E24: Thank You, Sabi Nation
#Sabination, today na our last episode for di year 2021 and last episode of season 2, so we sey
S2 E23: Our Children – Sylvester and Karen
#Sabination, di case of Sylvester Oromoni make us shine touchlight ontop some matters wey we don dey overlook for some