HUSA Blog
Latest Podcast Episode
S2 E22: Violence Against Women and Girls
#Sabination, violence against women and girls na very bad thin wey dey come in different forms like domestic violence,
S2 E21: International Men’s Day
#SabiNation, una remember dos nursery rhymes? Dem make sense abi na just rhyme dem rhyme? how about di street rhymes
S2 E20: Di Albinism Community
#SabiNation, Albinism na something wey many of us think sey we know, bcos we know pipo wey get am.
S2 E19: Abortion
#SabiNation, di matter of Abortion na matter wey many people take seriously well well, so today we sey make we
S2 E18: EndSARS – One Year After
#SabiNation, after one year of di EndSARS protest, wetin we don learn? Na d matter wey we discuss today. We
S2 E17: Vaccinate or kip kwayet
#SabiNation, today, we decide to look dis vaccinate or no vaccinate matter and we try filter di lies from
S2 E16: October 1 – Naija @ 61
#SabiNation, as we celebrate our great nation Nigeria @ 61, we sey make we look Naija matter from a different
S2 E15: 10 thinz money no fit buy
#SabiNation, as we all dey enter street everyday to hustle and bring home di mula, we sey make we remind
S2 E14: Sir Victor Uwaifo
#SabiNation, dis week, we trowey salute to the Music, Art and Life of the Legend, Sir Victor Uwaifo wey depart
S2 E13: One Hit Wonders
#SabiNation, as today na di last friday of di month, we say make dis episode dey more fun and relaxing
S2 E12: Afghanistan
#SabiNation, all news media across di world right now dey talk about dis America and Afghanistan matter, and as usual
S2 E11: Tokyo 2020 Olympics
#SabiNation, for today episode, we talk about di Tokyo Olympic wey just conclude con look di matter enter