HUSA Blog
Latest Podcast Episode
S2 E10: Father’s Day
#SabiNation we sey make we talk about Father's day and how we fit honor our fathers and dos wey
S2 E9: Our Men and dia Health
As we dey return from our short break, and as father's day dey near small small, we sey
S2 E8: Dowry: E still dey exist?
WETIN BE DOWRY Dowry na transfer of gifts, money, properties from the parents to dia daughter as she ready
S2 E7: Marijuana
WETIN BE MARIJUANA? Marijuana na popular plant wey we know with e plenty names like; Cannabis, Weed, Pot,
S2 E6: Di Fool, Di Bunny and Di Egg
For today episode, we talk about April Fool, how and where e start from, den we talk about the
S2 E5: Our Favorite Things – Femi Sportswear
#SabiNation, one of di segments for How Una see am Podcast na #OurFavoriteThings; wer we for dey talk
S2 E4: Cultural Appropriation
Wetin be Cultural Appropriation? The phrase Cultural Appropriation begin gain ground around the 80's when some pipo wey
S2 E3: Colourism
Wetin be colorism?Dictionary tell us say colourism na the discrimination against pipo bcos of dia skin colour, especially among
S2 E2: Valentine Story
Happy Valentine #SabiNation. For today episode, we talk one funny valentine story from our past. We go like
S2 E1: New Year Resolution
Wen dis New Year Resolution matter start? According to di look-look wey we look dis matter, New year resolution