#SabiNation we sey make we talk about Father’s day and how we fit honor our fathers and dos wey stand as father figure for us, to thank dem for di precious gift wey dem giv us wey di impact no dey ever finish for our lives. HAPPY FATHER’S DAY.
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits:
UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
I Love you Daddy – Ricardo and friends
How una see am very educative 😀 can’t wait to celebrate the first man I ever loved #my papa 💛 and all wonderful fathers out there 🥳 keep am balling oo Mazi and Femi 👊
Fathers day 2021 is gonna be lite for me sake of say na the first time wey i go celebrate am as a father to my lovely daughter Sharon. Happy Father’s day in advance to my Father and all caring fathers out there.