#SabiNation, dis week, we trowey salute to the Music, Art and Life of the Legend, Sir Victor Uwaifo wey depart from dis world on August 28, 2021 at di age of 80. Femi & Maazi tok about dia personal experience with him music, art and personality.

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits:  
Guitar Boy – Victor Uwaifo
Joromi – Victor Uwaifo
Bayen – Victor Uwaifo
Austerity – Victor Uwaifo
Monkey Yanga – – Victor Uwaifo