#SabiNation, as we all dey enter street everyday to hustle and bring home di mula, we sey make we remind oursef sey e get some kin thinz wey money nor fit buy. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits:
Chief Dr. Oliver de Coque – Naira Power
Prince Nico Mbarga – Aki Special
Money no fit buy peace of mind but money necessary for peace of mind
No be Lie, my sista!!!
Money cannot buy happiness but poverty cannot buy anything.
On a serious note, I give una 10/10 for this exam.
Who no go no know!!!
Hahahaha… Pelebe! The wise one… ur tank of quotes no go empty o … Lol
hahahaha…. Tankio veli mush pelebe… Keep dropping the knowledge.. 🙂
Dis discussion na evergreen o!!! Una well done o. All the things wey una talk, no be lie!!!!
Femi, you fit hire person wey get talent, but you no fit buy talent oooo🤣🤣🤣🤣
Me wey don dey Google “How to buy Talent” since yesterday 🤭 😂
Sister Freda.. I salute you for your words of support…
Empirical.
Make God bless us with money and make us value things wey money no fit buy that yet we enjoy
Amen o… and make God giv us grateful heart to appreciate all dis best thinz for life wey we dey enjoy.
Amiiinnn oooo…. l’Oruko Jesu kristi oluwawa… 🙂
Very Very o, bros!… Lol
Thank you bros Ade…