#SabiNation, una remember dos nursery rhymes? Dem make sense abi na just rhyme dem rhyme? how about di street rhymes from dos days?? we talk about di ones wey we remember, den we con take style salute our men for di International Men’s day.
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
or send ur voice message here…
https://www.speakpipe.com/SabiNation
**Music Credits:
UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
Lol…I remember the ‘Agbakara’ one🤦🏽♀️and it cracks me up to think, the culprit sang it too and got away with it! 😂😂😂
A really good laugh in honour of all men, very well deserved✌🏾
Well done guys!
Sis, dem sey laffta na d best medicine so we go send invoice for dis prescription wey we giv yu so.. 😂😂😂
Mazi and Femi Una wehdone oo I don laugh taya listening to your street poems .. learnt more on international Mens day , make una keep am up .. full support 👊
We Meuve!!!… 👊