#SabiNation, “my container dey high sea” na somtin wey we take dey joke dat year, but what if we tell una sey tru tru ur container fit dey high sea? Yu wonder how? Oya listen to dis episode as we discuss di opportunities of exporting daily products from naija to di abroad. #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast
Special guest: Dr. Bamidele Ayemibo (Lead Consultant @ 3T Impex Trade Academy)
Facebook: TradePDP, Instagram: TradecollegePDP , Twitter: TradePDP
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits:
- UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
- Photo by Pixabay from Pexels
Thank You Dr. Bamidele for the great insight on Exporting
Great Job, #FemiAndMaazi#
Today’s discussion go make persin tink go another direction to make money as the hustle dey real for Naija.
Nagode
Yes o, sis… dis na one way wey to make money wey we dey hardly look o, na why we sey make we torchlight di mata make Sabi Nation know o.
Dear Sir/Ma,
Please I need your help on how I can export my products.
Sista Josephine, Dr. Bamidele contacts dey the description of dis episode, if you no fit reach am, send us email for info@husapodcast.com, we go help you folo up with am. Wehdon ma!
Dear Sir/Ma
I have Ijebu garri, dried fish and other food stuffs. Please how do you go about it? Thanks
Na my first time to actually tune in to this podcast and I no dey disappointed at all.
I be major fan now o.
Una well done Maazi and Femi.
I throway salute.
Thank You bro, We appreciate you!