#SabiNation, dat season don dey come, di season wey politicians dey enter street, roast corn, take pictures with market women and do everything to decieve us sey dem be one of us… We no gree o… we must open our eyes to vote beta pipo enta office… na why we bring dis segment of HUSA podcast to prepare our minds for the 2023 election. #HowUnaSeeAmPodcast  #KennethGbandi  #FemiAndMaazi

Special guest: Hon Kenneth Gbandi
Website:  www.kennethgbandi4nigeria.org

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits:

  • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production