#SabiNation,  today we talk about flying monkeys… who dem be,  how dem dey operate,  how yu go take know dem and how yu fit take erase dem from ur lyf.  If yu wan know weda yu sef na flying monkey, oya press play make yu listen.  #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits:

  • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
  • Afrobeat Mix – Kizz Daniels