#SabiNation, this month of March, we wan talk about children and everthing wey concern dem… dis go be series of 3 episode and for di first episode we tak about child abuse. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits:
- UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
I salute una 4 dis topic on Child
– d kain mentality we get 4 dis side dey affect d way we groom/raise children but as our generation dey turn parent e dey change gradually
– for child perverts, na mostly pipu wey dey close 2 d child dey molest dem, parents nid 2 open eyes n give attention 2 dem pikins 2 know wetin dey hapun around d childs life….. ask dem – How was your day? Tell me who beat you or scold you today? You look unhappy, what is wrong? Do you want to tell me something?
– play wit ur pikin so den do dey free to talk der out mind
But sometimes we need to be firm in discipline too as the new generation of children are intelligent and could outsmart our grooming plans in a Negative way.
Thank you for the podcast
#femiandmazi#