#SabiNation, di matter of Abortion na matter wey many people take seriously well well, so today we sey make we look di matter intoto and separate the politiks, religion, economics and science wey dey inside d arguments  #SabiNation #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaazi

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits:
UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production