#SabiNation, Albinism na something wey many of us think sey we know, bcos we know pipo wey get am. We go School with dem, dem be our families and friends… but we neva really sitdown look di things wey dem dey go thru, all dia lyf… di discrimination, stigmatization, health issues, eye issues, education, social lyf, ecetera ecetera… na di koko of dis mata we discuss today.  #SabiNation #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaazi

Special Guest: Mr. Jake Epelle (Founder/CEO of The Albino Foundation)

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits:
UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production