#Sabination, di case of Sylvester Oromoni make us shine touchlight ontop some matters wey we don dey overlook for some time now, boarding school system, parenting, criminal justice for naija and today too our sabi nation pipo folo put mouth for dis mata #FemiAndMaazi  #HowUnaSeeAmPodcast

Pipo wey put mouth for today mata:
Poem reading – Itunu 
Justice mata – Musa Bello
Opinions – Osato, Ade, Modupe, Jude, Freda, Nordi

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits:
UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production