#SabiNation, as we celebrate our great nation Nigeria @ 61, we sey make we look Naija matter from a different angle and how we fit take join hands togeda, for inside and diaspora to be di nation-builders wey we really be. HAPPY INDEPENDENCE DAY! #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Photo Credits:
Emmanuel Ikwuegbu
**Music Credits:
KUSH – Let’s Live Together
TY Bello – GreenLand
Me dey pray make our leaders get fear of God to dey do beta tinz to move d country forward as all aspect need sincere dedication.
God help us
Well done Femi, Mazi and Timmy,
Una do well as una take dey talk all this matta wey dey worry all our belle. I dey the two side wey Femi talk, I believe say e go betta and at once, I dey complain say everything don spoil. I go put my own join to talk say, this season wey we dey so, na the time we naija dey go back, dey go front. For the next season, wettin happen for China wey their people wey dey overs join the people wey dey house, start to put money and sabi sabi inside their country to make am betta, na hin don dey happen so.
61 years plenty, but e nor too plenty like that if we look some of the oda people wey we dey look say we go like to be. We don start the matta, we go do our part, our children go do their own and naija go dey betta small small.
Una do well!!!
Bros Sam, ur yanz make sense, na make all of us, both for inside and outside work togeda to move di nation forward, like so, naija go tru tru dey beta small small as yu talk…. thank yu my broda
Thank you so much @femi, Mazi and Timmy for this Amazing insights! Greatest Sabi Nation crew!! You are indeed Nigerians that Rock too!!!
Me too want to begin proliferate my sphere of contacts with this inspiration I have just gained.
Thank you guys!!!
We Move!!! ✊🏽 ✊🏽 ✊🏽
I am Nigeria
I live in perpetual fear of insecurity.
I am defenseless, a sitting duck.
I am Nigeria.
Health care is an unaffordable luxury. I live on hope that nothing goes wrong.
I am Nigeria.
Literate, but barely educated. With little hope for education.
I am Nigeria.
God save Nigeria.
Nice one IK! God save Nigeria, God Bless Nigerians 🙏🏽 🙏🏽