#SabiNation, after our 3 weeks break, we sey make we put gear for reverse to touchlight some major things wey happen wen we dey studio dey sleep…   #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits:

  • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
  • Afrobeat Mix – Various Artists