#SabiNation,  today we rant about the security situation for Naija. Di matter dey scary and tiring and we hope sey we go all seize the opportunity of dis election season to show di leaders sey we don taya. #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast #HUSAPodcast

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits:

  • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
  • ASA Mix

**Photo Credits:
Image by Tope A. Asokere