#SabiNation, imagine sey woman carry belle for 9 months con born thru c-section, den another woman con tell am sey… “yu neva born if yu neva push pikin comout from ur 🤐🥨🚼“… na dis kin mumu talk and more we discuss 2day #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi
Co-Host: Dee
YouTube Channel: Get Naijafied
Instagram: @Naijafied
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits:
- UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
- ASA Mix
Hmmmm, my people! I suggest adoption to one person some time back, e say what if thief dey the pikin way e adopt blood, then the pikin go come dey thief dey disgrace am. 😩😩😩