#SabiNation, today we look dis African Time matter, wey don take style become part of us, meanwhile na something wey we really need to work on as a pipo. Oya tag all d late comers wey dey ur famili and friends….  #FemiAndMaazi  #HowUnaSeeAmPodcast

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits: