#SabiNation, “my container dey high sea” na somtin wey we take dey joke dat year, but what if we tell una sey tru tru ur container fit dey high sea? Yu wonder how? Oya listen to dis episode as we discuss di opportunities of exporting daily products from naija to  di abroad.  #FemiAndMaazi  #HowUnaSeeAmPodcast

Special guest: Dr. Bamidele Ayemibo (Lead Consultant @ 3T Impex Trade Academy)
Facebook: TradePDP,  Instagram: TradecollegePDP ,  Twitter: TradePDP

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits: