#SabiNation, one constant thing for life na sey weda we like or not, we must talk to people…e fit be family, friends, our partner or children… sometimes di convo dey tuff as we fit no agree with each oda opinion, so today we discuss how we fit take get dis kin tuff convo without sey we tear shirt…. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits:
- UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
- Asake Mix
Calm convos dey mak sense
We nid 2 be careful becos of oda ppl mental health too
Thank you for this episode
Great episode 👍🏾
I be dey vex for one matter here but I don calm down now. Because of una.
Na that “calm down” song by that Naija artist una for use as soundtrack for this episode😀
Una do well o!
All your other great points are well noted. We Dey grow small small.
Yes ooooo… we should be calming down o 🙂
Amen to continuous growth for all of us!