#SabiNation, we watch the Netflix movie “Leave the world behind” bring out 5 things wey we learn but we no spoil the film, so una go still fit watch and tell us wetin una learn too… #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits:

  • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
  • Afrobeat 2023 Mix
  • Na Money – Davido