#SabiNation, today, we talk about dis financial magomago wey dem dey call ponzi scheme, as di internet dey hot with pipo we carry money put for CBEX… #howunaseeampodcast #femiandmaazi
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits:
- UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
- Afrobeat 2025 Mix
I think it boils down to contentment. People should be content with whatever they have cus I think it’s greedy people that would want to take what they didn’t work for🤷♀️